Proudly Nigeria (by Showreals) Szybkie statystyki
|
|
|
Proudly Nigeria Dyskusja
| Subskrybuj ten temat |
|
Członek od Aug 21, 2010 22 postów
Akhahowa Osakpolor (osasyankee)
Oct 26 2010 at 09:11
Guy, u dey come? U know say I nor fit wait for u na. How far?
|
|
Członek od Apr 13, 2010 68 postów
victor (rubionfunds)
Oct 26 2010 at 09:57
(zmieniany Oct 26 2010 at 09:57 )
how far osas.. you dey try create village meeting for naija traders? if na ur plan..fill me in
winning isnt victory and losing isnt defeat. |
|
Członek od Aug 21, 2010 22 postów
Akhahowa Osakpolor (osasyankee)
Oct 26 2010 at 10:58
bro, like una plenty too much for this forum. Where all of una hide put since. Na Money($3500USD) carry every body come out now. We fit form our village meeting here na, I nor run, just hala me make everybody relate. But note, I go be the financial secretary for the meeting. How you donig now? bro
|
|
Członek od Apr 13, 2010 68 postów
victor (rubionfunds)
Oct 26 2010 at 14:53
you fit be governor if u like... i'm doing good. just staying low.
winning isnt victory and losing isnt defeat. |
|
Członek od Dec 22, 2009 47 postów
showbaba
Oct 26 2010 at 21:33
show your skils now oo
naija no go carry last |
|
Członek od Aug 21, 2010 22 postów
Akhahowa Osakpolor (osasyankee)
Oct 26 2010 at 21:38
life. Tell that guy wey dey number one say I don near him. I go soon catch am. I promise. Either this nite or 2moro noon
|
|
Członek od Dec 22, 2009 47 postów
showbaba
Oct 26 2010 at 21:44
u get Mouth!
![]() ![]()
|
|
Aby dodawać komentarze musisz być zalogowany.
|
|

Share
